Saturday 22 December 2012

Only Nigerians can have a full conversation with QUESTIONS

FACT: Only Nigerians can have a full conversation with QUESTIONS.

Emeka: My guy hw far?
Dele: Wetin dey?
Emeka: Why u just dey flash?
Dele: U buy me credit?
Emeka: Dis one way u flash, u wan show?
Dele: where u dey?
Emeka: U sabi Eko hotel?
Dele: Make we bloc there?
Emeka: b4 nko?
Dele: U get pay?
Emeka: Wetin u want take moni do?
Dele: we no suppose chop?
Emeka: Na me born u?
Dele: U no be my chairman?
Emeka: Na my pay u wan use maintain?
Dele: b4 nko?
Emeka: U serious abi u dey play?

No comments:

Post a Comment